fbpx
April 25, 2024

Portable dey yeye graduates as hin count dollars after hin show for Italy.

0
portable.

Nigerian controversial singer and songwriter, Habeeb Okikiola, wey people know as Portable, don use graduates do yeye. The graduates wey hin use do yeye na the ones wey dey shame am because hin no go school. Hin display the dollars wey dem spray am after hin show for Italy.

Portable, wey don dey out of the country for hin European tour, found hin way reach Italy.

YOU FIT LIKE READ: 11 Ways to maintain a healthy lifestyle

He share video of himself as hin dey count the money. As hin share the video,  Portable send message give people wey dey talk say hin no go school.

“After the performance, You no see money, your papa get money? I go buy your papa house, you say I no go school, see money. If you get money enjoy yourself, na God run am.” Na wetin hin yarn be that o.

The tori dey inside DailyPost…click here make you go read the tori READ MORE

For more News:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *