fbpx
April 20, 2024

Stop cattle grazing so that una go meet milk production target for Nigeria – Denmark tell FG

0
cattle-grazing-

Mr. Paul Jacob, Sector Councillor on Foods and Agriculture, as hin dey talk on behalf of di Danish Embassy for Kaduna on Thursday, hin yarn say Nigeria no get problem with importing milk product for di country with 21 million cattle if dem fully adopt ranching. Di Danish Embassy for Nigeria don advise say Nigeria fit meet di desire to dey self-sufficient for milk production if dem embrace ranching instead of cattle grazing.

YOU GO LIKE READ: 11 Home Safety Tips to Keep Your Family Safe

As dem dey talk for di Dissemination Workshop on Setting up of Damau Household Milk Farm Cooperative, wey dey organized by Milk Value Chain Foundation, Mr Jacob complain say di country na one of di lowest milk producing countries for di  world, upon say e get 21 million cattle.

This tori full ground, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: Buhari dey weak in managing Nigeria economy, governance – Report

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *