fbpx
April 16, 2024

Nigeria exchange rate regime, rising inflation call for serious concern – Osinbajo

0
Osinbajo-and-inflation-talk

Di Vice President of Nigeria, Prof Yemi Osinbajo don criticize di country exchange rate regime and rising inflation.

While di government and stakeholders still dey blame internal and external factors. Di suffer wey Nigeria economic dey experience don affect Nigerians.

Osinbajo for di opening remarks of di 2022 Nigeria Economic Summit wey dem hold for Abuja, on Monday, hin express hin concern over Naija economy and hin yarn say di issue need urgent action  wey go bring inflation down.

YOU GO LIKE READ: 7 Tips to get sales for your business

Hin say our exchange rate regime na hin still be di concern.

Hin yarn say e fit neva dey perfect, di rules dey clear and di gap between di official and parallel markets no wide very well.

According to wetin hin talk, dem go need to take urgent action to bring inflation down because na tax on di poor and he dey disturb long-term growth.

This tori dey inside DailyPost, you fit go read di remaining…READ MORE

For more news: Commot Subsidy Now, El- Rufai Face FG

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *