fbpx
April 26, 2024

Super Eagles don drop one place for latest FIFA ranking

0
Super-Eagles-new-

Nigeria don dropped from 31st to 32nd for the latest ranking wey dem publish for FIFA official website. For Africa, the Super Eagles dey for number four after 2022 World Cup bound Senegal (1st) Morocco (2nd) and Tunisia (3rd).

The drop happen immediately after dia strong results against Algeria for the two encounters wey dem get with them for the last international break.

YOU STILL FIT ENJOY: Why Tyson fury and Anthony Joshua fight no fit happen – AJ promoter

The Algeria B team hold the Super Eagles for 2-2 draw before  dem defeat the team 2-1 for the other friendly fixture wey dem play for Oran.

The Super Eagles next international outing go happen on November when dem go face Portugal or Lisbon.

You fit CLICK HERE enter VanGuard go read the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *