fbpx
April 25, 2024

Why Tyson fury and Anthony Joshua fight no fit happen – AJ promoter

0

AJ’s promoter Eddie Hearn do come out for public to make people know say the fight between Tyson FURY and Anthony Joshua no fit happen again for this December even if the fight go still happen for future.

Although, him still dey insist say dem dey open for further discussion if Tyson team still wan make the fight happen.

We don send the final version of the contract back to dem and dem don reply say the fight no fit happen again.

“They gave us terms and condition wey dem think say we no fit sign we still sign, we told dem we are good to go. If to say Tyson team don sign the contract on Monday, bye now we suppose dey talk of another thing.

“It’s still there thing, we still dey open for discussion.

The full talk talk by AJ promoter dey gidigba inside for here READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *