fbpx
March 28, 2024

Terror Alerts: Again, Nigerian govt advise citizens make dem start dia business without fear

0
Terror-alert-and-business-

Nigerian government don squeeze face for di travel advisories wey some embassies give dia personnel for Nigeria. Dem still advise dia citizens nd other residents say make dem no fear and make dem dey do dia business.

Di National Security Adviser (NSA), Babagana Monguno, yarn this matter when hin address di State House correspondents after di emergency security meeting wey President Muhammadu Buhari summon on Monday for Abuja.

YOU GO LIKE READ: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers

Mr Monguno,  retired major general wey address di correspondents with di Minister of Foreign Affairs, Geoffrey Onyema and di Chief of Defence Staff (CDS), Lucky Irabor, mention say di travel advisories don create unnecessary fear for Nigerians minds.

According to am, security and intelligence agencies no dey rest until dem make sure say all Nigerians and every part of the country dey safe.

Enter PremiumTimes go read di full tori….READ MORE

For more News: Terror Alert: British airways don resume London-Abuja flight

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *