fbpx
May 8, 2024

The effect of the perennial rain for Naija and Cameroon Lagdo Dam

0
Kogi-flood

For the middle of September this year, the National Emergency Management Agency (NEMA)don send out warning say up to 13 states for Nigeria go experience serious flood.

The director general of NEMA, Mustapha Ahmed, yarn saay the states wey dey listed na hin go dey flooded. Adamawa, Taraba, Benue, Niger, Nasarawa, Kebbi, Kogi, Edo, Delta, Anambra, Cross River, Rivers and Bayelsa. As hin dey talk am on September 19, he say make Nigerians expect overflow of Kainji, Shiroro and Jebba dams for Nigeria between that time till the end of October.

YOU STILL FIT ENJOY: Lagos State: If your house dey near water, no sleep close eyes

Hin still add say the situation go worse with the release of excess water from the Lagdo Dam wey dey the Republic of Cameroon.

True to NEMA DG words, those “serious consequences” don start now. Plenty news reports with stories of flood for different states don plenty well well.

You fit go read more of this Tori for inside Tribune CLICK HERE 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *