fbpx
April 19, 2024

Inside Oke-Ogun, More Than 10 Farm Workers Escape As Gunmen kidnap Four

0
Gunmen-

According to wetin one eye-witness se, hin talk say the gunmen just enter the settlement on Saturday afternoon and dem use fear pursue passersby and other peoplewwey dey the neighborhood as dem dey shoot anyhow.

The workers sef no know wetin dey happen, the whole thing catch dem unaware noting the series of kidnap cases twey don happen before for that area.

YOU STILL FIT ENJOY: As church collapse for Anambra, people dey fear say some victims fit dey trapped

According to the description wey the witness give, hin yarn say dey wear army camouflage and dem threaten the people say dem go shoot and kill anybody wey no gree cooperate with dem.

As the shooting dey happen, some workers manage escape but , some of dem no dey lucky enough as dem enter the hand s of the gunmen.

You fit CLICK HERE go enjoy more of this tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *