fbpx
May 2, 2024

“The saddest day of my life”- Funke Akindele tok about her experience on movie set with Mercy Johnson

Funke-Akindele-Mercy-Johnson-

Popular Nollywood actress and producer, Funke Akindele don open up on di difficult life situation wey she encounter recently.

Di movie star recently premiere her latest movie, ‘Battle On Buka Street’. According to di producer, e dey meant to preach unity, oneness and love for di Nigerian culture.
She call am her farewell project as an actress as she cross enter politics. Di Deputy Governor of Lagos State aspirant play Yejide, food seller for Buka street, the i food-selling hub for Otanwa community.

For inside video wey dey make rounds, Funke share her thoughts with Wazobia FM on saddest moment of her life when she dey on di new movie set and some other things for di interview.

You go like read di full tori and di interview…READ MORE