fbpx
May 18, 2024

Thugs beat protocol officers for Niger Assembly inauguration

thugs-beat-protocol-officials

Thugs on Tuesday beat some protocol officials of Niger Assembly during di inauguration of di new lawmakers.

Di protocol officials bin dey in Assembly as early as 6 am to arrange di seats for dignitaries and visitors.

However, when di thugs bin reach di place, dem take over di seats wey bin dey for media, families as well as wives of di new legislators and invited guests.

 

FOR MORE NEWS: I Hear Of Plot To Arrest Yari – Sen Ningi

 

Attempts by di protocol members to preserve di seats for di assignees na hin make dem collect beating from di thugs wey tear dia clothes wound dem join.

Also, one of di Protocol staff Victor follow get wound for hin eyes, hands and face and hin clothes tear.

To make matter worse, crowd control bin no dey as di crowd kon overpower di security and protocol officials.

You fit go read di tori see as Thugs beat protocol officials…READ MORE