fbpx
May 18, 2024

Ghost workers: Abia govt don begin staff verification

verification-of-workers-for-abia

Verification of workers for Abia State Ministry of Information and Strategy don start.

Di staff audit, wey bin dey earlier scheduled to hold from Monday to Tuesday, bin dey shifted by di Ministry to Wednesday and Thursday.

A release wey dey signed by di Permanent Secretary of di Ministry, Charles Ifenkwe advise di workers for di Ministry say make dem come di Administration Department of di Ministry for di verification with photocopies of dia service documents.

 

FOR MORE NEWS: Obi don carry additional 188 exhibits come against Tinubu election

 

Source for di State civil service yarn say di staff audit fit dey unconnected with Governor Alex Otti administration’s determination to flush out ghost workers from di State’s civil service.

Also, di source add say workers with genuine employment records no get reason to panic because of di verification exercise.

Meanwhile, di Permanent Secretary of Abia State Ministry of works, Mr Sunday Okpara don summon all contractors wey dey work for di Ministry to hin office for important meeting.

You fit go read di tori of di Verification of workers for Abia…READ MORE