fbpx
May 5, 2024

Tinubu fit create new ministries — Chief of Staff don reveal

tinubu-fit-create-new-ministries

Di President Bola Tinubu administration fit create new ministries from di existing ones, Femi Gbajabiamila, Chief of Staff to di President, reveal dis tori on Thursday for Abuja.

According to News Agency of Nigeria (NAN) reports, dem tok say ministerial list bin dey submitted to di National Assembly today by Gbajabiamila and na Senate President Godswill Akpabio na hin read am.

Also, di 28 minister-nominees include Abubakar Momoh, Yusuf Maitama Tuggar, Ahmed Dangiwa, Hannatu Musawa, Chief Uche Nnaji, Dr Betta Edu, Dr Doris Aniche Uzoka, David Umahi, and Nyesom Wike.

 

FOR MORE NEWS: “No woman suppose leave her husband to become single mother” – Rita Daniels advise

 

Gbajabiamila yarn say di nominees bin dey chosen after dem undergo strict personal screening by di President.

Also, hin yarn say dem go send 13 names to di assembly, and say dis na part of di process of having a cabinet for di administration.

Di Chief of Staff yarn say di president decide to follow di line of tradition by not attaching di portfolio of di nominees inside di letter to di senate in order to give room for reviews.

You fit go read di tori see as Femi Gbajabiamila yarn say Tinubu fit create new ministries…READ MORE