According to Ibrahim, wey be di senator-elect for Ondo South Senatorial District,  Tinubu don ready for di job and hin don begin taking appropriate steps to rescue di economy from di wahala wey e dey now.

Also, hin advise Nigerians make dem support di President and hin policies wey go dey unveiled to revamp di nation economy for di benefits of all.

You fit go read di tori as Jimoh tok say Tinubu go develop di nation…READ MORE