Tinubu My Own In-Law, No Qualify To Be Naija Presido – Who Talk Am? – TeeMac
TeeMac don advice Naija people say make dem no go for di candidate wey All Progressive Congress(APC) put down to take over from Oga President Muhammadu Buhari in 2023.
Born Omatshola Iseli, di artiste wey claim say him be Tinubu in-law, talk say make Naija people think wella before dem pick di person wey go take over from Buhari.
YOU FIT LIKE TO READ: Hanifa: Court Don Serma Killer Of Kano School Girl To Death By Hanging
Teemac talk say di former Lagos State governor no qualify to be Nigeria’s presido, him kon add say many cockroach dey him cupboard. We know say you go wan read the real tori. Oya shook your eyes make you read am yourself. READ MORE