fbpx
April 27, 2024

“Biggest” – Tiwa Savage dey hail Wizkid as hin vibe to her new track “Stamina”

tiwa-savage-dey-hail-wizkid

Nigerian singer Tiwa Savage, hail her colleague, Wizkid after dem spot am as hin dey vibe to her new song, Stamina.

Tiwa Savage recently released her collaboration with Mavins Ayra Starr and producer cum singer, Young Jonn.

Music lovers around di world dey enjoy di song, and dem don tag am “the collaboration we didn’t know we needed”.

FOR MORE NEWS: “I Earn Over $40k (N20M) Monthly as A Skitmaker”- Broda Shaggi don open up

However, fans receive di shock of dia lives when dem see Wizkid dey vibe to di song inside club, and he even shock dem more when Tiwa Savage repost di video of her Insta-story, and she tag Wizzy, hail am as di “Biggest”.

Plenty pipo feel say di two of dem dey beef dia sef following dia allege relationship years ago.

You fit go read di tori…READ MORE