fbpx
April 25, 2024

Twitter: Elon Musk don ready to complete take-over deal

0
Elon-Musk.

Elon Musk don talk say hin wan continue with hin original of $54.20 per share offer to take get Twitter, the social media giant.

One letter wey dey filed with U.S. Securities and Exchange Commission, SEC, show say Elon Musk go continue with the $44 billion.

Twitter bin first accept Musk offer for April this year.

Marvel don release trailer of ‘Black Panther 2’

The billionaire tell Twitter for July say hin dey plan to terminate the deal after dem talk say the company breach the obligations as dem fake the number of spam and fake accounts for the platform.

But Twitter never change wetin dem talk, dem maintain say the spam and fake accounts be less than 5% of dia users.

You fit CLICK HERE make you go enjoy the full tori inside DailyPost.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *