fbpx
May 5, 2024

Uko don quit Shooting Stars after two years

uko-don-quit-shooting-stars

Anietie Uko don quit Shooting Stars ahead of di 2023-24 Nigeria Professional Football League season.

Di attacking midfielder join di Oluyole Warriors in 2021.

Uko register seven goals during hin two-year stay with di Oluyole Warriors.

 

FOR MORE NEWS: “I be virgin” – Iyabo Ojo dey catch cruise

 

According to rumours, di player dey negotiate hin move to another NPFL side.

Rivers United, Enyimba and Lobi Stars according to wetin report tok, dem dey interested in Uko.

Di midfielder feature three times for di Golden Eagles in 2015.

You fit go read di tori see why Uko quit Shooting Stars…READ MORE