fbpx
April 27, 2024

US, allies don come together to boost Ukraine militarily

0
Russia\Ukraine\crisis\

The US United States on Thursday gather hin supporters for Germany for another round of tok for Kyiv military, as Ukraine report “good news” as dem recapturing different sites for east.

US Defence Secretary Lloyd Austin go host the tok for di US airbase wey dey Ramstein, and dia aim na “unity and solidarity” of the supporters as dem wan back Ukraine.

YOU FIT LIKE READ: Russia-Ukraine War: New British PM Truss to visit Ukraine

NATO secretary general Jens Stoltenberg go dey among the people wey go attend, dem be ministers and military chiefs from more than 40 countries.

The fifth round of tok under di “Ukraine Defence Contact Group” format come as President Volodymyr Zelensky tok say hin force don recaptured different colonies for di northeastern Kharkiv region from di Russians.

You fit CLICK HERE go read more for Punch.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *