fbpx
April 26, 2024

Russia-Ukraine War: New British PM Truss to visit Ukraine

0
Liz Truss

In responding to Mr Zelenskyy invitation, “‘di Prime Minister tok say she dey look forward to when she go work with di President for di weeks and months wey dey come. She follow tok say she dey happy to accept di invitation to visit President Zelenskyy for Ukraine.”

For di statement wey dem issue for Ms Truss office,  she make her first call to President Vlodymmyr Zelenskyy of Ukraine.

YOU FIT LIKE READ THIS ONE: Belgium’s energy minister don give warning

She tell am say make hin no worry, he get her support and Ukraine fit depend on UK assistance for the long term.”

As Mr Zelenskyy dey congratulate her for her new role, he kon invite her come Ukraine.

She tok say na she be di 1st foreign leader wey go follow di newly elected BritishPM talk.

You fit CLICK HERE read more of di tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *