fbpx
May 9, 2024

Uzodimma don approve free medical care for Imo workers

0
uzodimma-medical-care

Gov. Hope Uzodimma of Imo don approve free medical care for workers wey dey the state workforce as part of the state Social Health Insurance Scheme.

Uzodimma give the approval for the town hall meeting wey hin hold with top management staff of the Imo Civil Service, for Owerri on Tuesday.

Nigerian Federal Lawmakers wan Investigate wetin dey always make National Power Grid collapse.

The governor yarn say the medical care gesture na part of the efforts to ensure say civil servants for the state dey in good health and dem dey in good position to do dia work

He add say more than 47,000 verified workers for the state go dey captured by the scheme.

You fit CLICK HERE go enjoy the remaining tori.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *