fbpx
April 23, 2024

We Don Dey Work Hard Make Naira No Fall Again – CBN Yarn Naija People

0

The chairman of corporate communication for  Central Bank of Nigeria (CBN),Mr. Osita Nwanisobi  don tell Naija people say work don go on so that Naira no go dey fall anyhow again.

YOU FIT LIKE TO READ;  Naija young Bobo wey dey earn over $50,000 weekly working in Nigeria

The CBN Governor, Mr. Godwin Emefiele, Kon beg Nigerians to play their own role as per say make Naija people no too dey buy Oyinboo things too much. We know say you go like to read more tori. READ MORE

 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *