fbpx
April 24, 2024

We Don Kill Many Bandits – Defence Chief, Irabor

0

Di Chief of Defence Staff, Lucky Irabor, talk say di military don kill plenti bandits’ leaders as di recent Abuja-Kaduna train attack mata still dey on.

Irabor talk this on Tuesday when him do meeting with tori people for Abuja.

Read am here!: Kiss Daniel komot for police Custody

Kontrinews don bring am to your domot say terrorists attack and kidnapped Abuja-Kaduna-bound train passengers for March 28, 2022.

When him dey talk on top di recent mata, Irabor say some victims don get freedom and di military and other security join body don dey try dier best to see say them release the remaing people from di captivity wey dem dey. We know say you go like shook eyes for di tori. READ MORE.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *