fbpx
April 26, 2024

Weak export don drag down Nigeria trade balance by 86%

0
weak-export

Nigeria don record negative trade balance quarter-on-quarter, QoQ, as export drop by 19.8 percent to N5.93 trillion for di third quarter of 2022, Q3’22, from N7.4 trillion in Q2’22, while import bill rise 4.2 percent to N5.66 trillion from N5.43 trillion.

YOU GO LIKE READ: Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

As a result of di negative development for di export sector, di total foreign trade record 10 percent decrease to N11.59 trillion for Q3’22 from N12.84 trillion for Q2’22, while di trade balance fall quarter-on-quarter (QoQ) by 86 percent to N269.3 billion for di Q3’22 from N1.97 trillion in Q2’22.

This update dey for di National Bureau of Statistics, NBS, Foreign Trade in Goods Statistics report for Q3’22 wey dem release yesterday.

This tori dey inside Vanguard…READ MORE

For more news: Sokoto Governor present N198.5b budget to State Assembly

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *