fbpx
April 26, 2024

Wike and his boys are small pikin – Ayu

0

Crisis wey dey PDP just enter another level every day. When you go think say the matter don dey die finish, from nowhere another person go just throw bomb enter the whole matter again. Nah wetin happen yesterday be that when the Chairman of the Party, Ayu call River’s State Governor and his Generals, Benue State Governor Ortom, Governor Makinde, Governor Ikpeazu small pikin

The Crisis wey don dey for some time now enter gear four when National Chairman of PDP Ayu scatter the floor yesterday on top say Wike camp dey demand say may him komot as the Party Chair.

Ayu yarn say in 1999, when him be Ex-President Olusegun Obasanjo minister, Rivers State Governor Nyesom Wike na just ordinary Obio Akpor Local Government Area in Rivers State but now so. He dey form form director, dey demand make I komot as party chairman, when be say I was elected as PDP party Chairman constitutional and I suppose use four years for office. Now, I just dey first year, some small pikin dey talk say make I commot as party Chair, how dat fit dey possible?

Ayu talk plenty oooo

But as you know now, Wike too no waste time to fire back

To enjoy the full tori, oya click the read more button…READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *