fbpx
March 29, 2024

Tinubu donate N100m to Kogi Victims, e Pledge say hin go Tackle Flood

0
Tinubu-go-help-kogi-pipo

Di APC presidential candidate reveal when hin donate N100m to di flood victims on Wednesday for Lokoja, hin describe di loss of lives and property wey flood cause for Kogi state as unfortunate one.

Di APC standard bearer wey talk through Governor Yahaya Bello yarn say if hin dey elected as president next year, di people of Kogi state go get di things wey dem suppose don get.

YOU GO LIKE READ: 9 Tips to Stay Productive at All Times

Hin still advise di pipo wey di flood affect this year for di state say make dem see di natural disaster as an act of God. He talk say di voice and demands of Kogi people go dey heard loud and clear, no be only for di campaign council but for di incoming APC administration.

Enter DailyTrust go see more of this tori…READ MORE

For more news: Nobody go fit beat APC for Lagos – Tinubu

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *