fbpx
May 6, 2024

“Wike Worked Against Me”- Peter Obi Claim Say Hin Garner Over 50% Votes For Rivers State During Presidential Poll

wike-worked-against-me-peter-obi-claim-say-hin-secure-over-50-votes-for-rivers-state-during-presidential-poll

Di 2023 presidential candidate of di Labour party, Peter Obi, don yarn say hin garner more than 50% of di votes from Rivers state but dem cheat am out during di Saturday, February 25 poll.

While hin respond to questions on top Arise Television on Monday, March 13, Obi yarn say Governor Nyesom Wike of Rivers state work against hin votes and presidential ambition.

During di interview di former governor of Anambra state debunk claim wey tok say most pipo wey vote for am during di 2023 presidential poll na from Igbo descent.

FOR MORE NEWS: Presidential elections: We Don Learned Our Lessons, Glitches Dey Fixed – INEC

Also, hin yarn say di election and di support wey hin garner throughout di election na evidence say Nigerians of all tribes, ethnicity and religion dey tired of di corrupt system of governance across di country.

You fit go see di full gist…READ MORE