fbpx
April 25, 2024

Withheld Salaries: ASUU UNIJOS Chapter don tell dia members make dem stay for house

0
ASUU-STRIKE-Jos-lecturers

Di Academic Staff Union of Universities (ASUU), University of Jos chapter, don direct dia members make dem stay for house until FG don pay di salaries wey dem dey hold.

Na inside statement issued by di chairman of the ASUU chapter, Associate Professor Lazarus Maigoro after di emergency congress on Friday, na hin di directive dey.

YOU GO LIKE READ: The 7-Step Customer Management Plan for Boosting Sales and Retaining Customers

Di congress of ASUU, University of Jos meet yesterday, 4th November, 2022 and dem decide say dem go dey house until dem collect salary, but no be strike dem dey.

This one mean say di students wey don resume already go wait again until lecturers collect dia salary.

You fit go find this tori inside Tribune…READ MORE

For more News: Fire catch NYSC headquarter for Abuja

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *