fbpx
April 25, 2024

CBN:Obasanjo image deserve to dey inside di new Naira note – Reno Omokri

0

Reno Omokri, don appeal to di Central Bank of Nigeria, CBN to include di image of former president, Olusegun Obasanjo, on di redesigned new Naira note.

Him tok say,base on the kind persin wen Obasanjo be,both in Nigeria and beyond he deserved to be crowned

U FIT ALSO READ U.S., UK terror warnings go affect Naija economy – Fed Govt

Reno tok say Ethiopia, self no fit forget wetin baba do for dem

Him yarn say Obasanjo remains di greatest Nigerian both in di relm of di dead and di living

Na only hin Administration Atiku Abubakar paid off all our entire foreign debt

Baba Obasanjo became di first military leader to surrender power to an elected government in Africa with hin church mind..

In 1979, he became a leader of di Commonwealth and successfully fight for di release of Nelson Mandela.

Reno tok say if hin start to dey count wetin obasanjo don achieve ground go full remain oo

So hin dey beg CBN to consider putting President Olusegun Obasanjo’s image on di redesigned new naira note

To read the full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *