fbpx
April 29, 2024

Yemi Alade don drag followers wey wan tell her wetin she go do

Yemi-Alade

Some hours ago, some netizens enter twitter, dem kon drop some tweets for Singer Yemi Alade.

She sef no wast time answer them back to back as dem dey drop di tweets for her.

FOR MORE NEWS: Finally, Heartbroken Fancy Acholonu Don Expose Alex Ekubo Sexuality

One person wey drop tweet tell Yemi Alade say make sh try release better song this year, mak she no drop di pangolo wey sh dey always drop.

She reply di person tell am say  she no get anything for am and even if better thing slap am for face hin no go know.

Another person tell di singer make she go born pikin even if na girl.

Na Yemi response to di person be this: “It’s a New year! Find something new to say you nitwit.”

You fit go find di tori here…READ MORE