fbpx
May 9, 2024

Ortom,and gang una too small for me to deal with – Ayu

0

Di national chairmo of di Peoples Democratic Party, Senator Iyorchia Ayu and Benue State Governor, Samuel Ortom don put leg for di same trouser base on wetin dey happun between dem
Ayu tok say him get di power to stop Ortom from realising his senatorial ambition on di platform of di party

Base on di disagreement wen dey between dem since dem do di party presidential primary election wen produce Atiku Abubakar as di party presidential candidate over Nyesom Wike.

U FIT ALSO READ Prices of food dey tear pipo pocket— NBS

Since den, Wike alongside his counterparts in Benue, Oyo, Abia and Enugu don dey fight for di resignation of Ayu as the party chairman.

On Friday, Senator Ayu for Tiv dialect tell pipol say him get di power to stop any candidate under di party, most especially hin state to avenge all di bad thing wen dem do am.

But base on say him na better persin and good father wen him be him no go do like dat becos beheading of head no be di medicine to headache so him don lock up

I don sign for all di candidates of PDP make dem go ahead for di coming election whether I like dem or not I don sign becos winning di election na di party main priority.

To read di full tori CLICKHERE

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *