fbpx
April 25, 2024

PDP To Tinubu,Shettima: Una be hypocrites, Aproko

0

Di Peoples Democratic Party, PDP, don criticize di All Progressives Congress, APC, presidential candidate, Bola Tinubu and his running mate, Kashim Shettima as dem go visit Former President Goodluck Jonathan.

PDP talk sey Tinubu and Shettima na hypocrites dem be.

YOU FIT LIKE READ: Atiku, Obi, Kwanwkaso no fit match Tinubu’s records-Alake

 

Di National Publicity Secretary of PDP, Debo Ologunagba talk sey make everybodi remember how Tinubu take attack and lied against Jonathan’s administration.

For different twitter tweets, Ologunagba warn sey if dem like make Tinubu and Shettima dey take pictures together with Jonathan for many times, dat one no fit sey make dem win for 2023.

He add am join sey Nigerians neva forget how Tinubu take spoil Jonathan administration with riotous protest and different wicked things just to spoil Jonathan name den. Oya shook eyes to read more tori.READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *