fbpx
April 24, 2024

EPL:I still get Business wey I never finish – Aubameyang

0

Pierre-Emerick Aubameyang don talk sey he get business wey he never finish for di premier league,na after he complete hin €12 million move from Barcelona to Chelsea for transfer deadline day he talk am.

Aubameyang don sign a two-year contract for Stamford Bridge.

YOU FIT LIKE TO READ: Atiku, Obi, Kwanwkaso no fit match Tinubu’s records-Alake

Di 33-year-old join Barcelona for a free transfer from Arsenal for January but dey pursue am go bottom sey make he go do backup role when Robert Lewandowski arrive.

Even on top dat, manager Xavi Hernandez still wan dey keep him but di catalan club need to gather money to put on top other things na why dem agree to collect di offer laidat.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *