fbpx
May 5, 2024

Anthony car crash accident for new year eve.

Anthony-car-crash-accident

Anthony wey Manchester United just sign bin dey involved in car crash last week for England and di incident make di Brazilian miss game for di Old Trafford side. Anthony car crash accident cause am make hin dey in shock.

Di good news be say Anthony no get any injury from di accident, but hin spoil hin BMW X6 after hin jam roadworks for M56.

According to more report, no other person suffer di Anthony car crash accident wey happen for M56 near Antony house for Hale.

FOR MORE NEWS: Ronaldo vs Ighalo: Who go be Saudi goals king?

“I feel relieved as I had a shock in the last few days, but I prefer not to comment on what happened. It was a personal matter, really hard, but I’m very grateful to God for putting this behind me now,” Na wetin di footballer yarn be that.

Di Brazilian bin sign five-year contract for a transfer from Ajax to Manchester United August last year.

You go like go read di full tori…READ MORE