fbpx
April 27, 2024

Training jerseys for Gombe United don set.

training-jerseys-for-gombe-united-don-set

One strong supporter of Gombe United, Abubakar Mohammed don donated 40 sets of training jerseys give di club. As e dey now, Training jerseys for Gombe United don set.

Mohammed yarn say di thing wey hin do na part of hin support for di growth of di club.

Di day before di opening game of di 2022/23 Nigeria Premier Football League, na hin dem present di jersers.

FOR MORE NEWS:Atiku UK trip: Abi hin dey suffer ill health

On Friday, di savannah Scorpions go comot from Ibadan for dia matchday one encounter against Kwara United.

Di match go happen for di Lekan Salami Sports Complex, Adamasingba, Ibadan.

Dem go play nine other games for different centres.

You fit go read di full tori …READ MORE