fbpx
May 18, 2024

“I am Humbled and Thankful”: Big Brother Naija star, Arin share news of her relocation from Nigeria to Canada.

arin-don-share-news-of-her-relocation-to-canada

Big Brother Naija star BBNaija and art curator, Arinola Olowoporoku, wey pipo sabi as Arin, don announce her relocation from Nigeria to Canada.

Di reality TV star, BBNaija Arin wey share di news of her relocation to Canada via her Instagram page on Tuesday, January 24, express gratitude to God for all her blessings.

She yarn say if person tell her say na like this she go start 2023, she no go argue with di because this life dey carry her go where she no know all di time. According to her, she just dey enjoy di ride.

FOR MORE NEWS: “Wetin men dey go do for Big Brother Naija House” — PR expert, Big Sam dey ask

“This is the day the Lord has made, I am Humbled and Thankful for all my blessings and lessons 🥺. All the dots keep connecting. I’m miles away but never far away… signing in from Tdot, your girl is back & ready to take the city and I’m bringing my babies”.

This new dey come months after Arin accuse Nigerians say dem gaslight her.

You go remember say Arin, for insideTwitter post for August 2022, bin claim say Nigerians gaslight her following her participation for di reality show.

You fit go read di full tori…READ MORE