fbpx
May 25, 2024

“After you don scatter my ….” – Mercy Eke Tell Actor Chidi Mokeme For Inside Goofy Video

mercy-eke-goofy-video-with-chidi-mokeme

Reality TV star and actress, Mercy Eke bin dey spotted for video as she dey get comfortable with veteran Nollywood star,Chidi Mokeme.

For di video wey Mercy Eke and Chidi Mokeme take for di set of di recently Netflix movie, Shanty Town,  di two of dem bin dey spotted as dem dey take selfie video together. Na for there Mercy reveal say di actor “scatter” a part of her body as hin dey touch her boobs.

Mercy, play di role of prostitute named “Jackie”,  for di movie. So e dey obvious say she bin dey refer to one of di scene for di movie. For inside di scene of di movie, Chidi Mokeme, wey be pimp and tout bin grab her mammary glands and buttocks.

FOR MORE NEWS: Sex Scandal: Charly Boy don warn Apostle Suleman, hin reveal scary dream too

However, Chidi Mokeme quickly cut her short. Hin tell her make she tok full details before dem go viral for di wrong reasons.

E neva too tey wey pipo shower Mercy Eke with prizes online. All na for her stellar performance for di new Netflix series, Shanty Town.

Di reality TV star starr alongside A-list actors, Richard Mofe–Damijo, Ini Edo, Chidi Mokeme, Nse Ikpe–Etim, Shola Shobowale, Shaffy Bello, Nancy Isime, Peter Okoye and Uche Jombo for di crime thriller wey premiere for Netflix today, October 20.

You fit go read di full tori…READ MORE