fbpx
May 5, 2024

Transfer: Arsenal confirm deal for Norton-Cuffy ahead of Fulham clash

arsenal-confirm-norton-cuffy-deal

Arsenal don confirm di deal with di universal player Brooke Norton-Cuffy, and dem confirm say hin don comot for di club to join Championship side Millwall.

Arsenal reveal dis tori inside statement via dia website ahead of dia Premier League tie with Fulham on Saturday.

Norton-Cuffy don join Millwall on a season-long loan.

Di 19-year-old spend last season for di Championship where hin feature for both Rotherham United and Coventry City for valuable loan moves.

 

FOR MORE NEWS: Tobi Amusan lose di100m hurdles world title to Jamaica Williams

 

Also, Arsenal statement read in part, as dem confirm Norton-Cuffy deal, dem wish Brooke all di best for hin loan spell for Millwall and dem dey look forward to see hin continued development,

In additiition, dem yarn say di deal dey subject to di completion of regulatory processes.

You fit go read di tori…READ MORE