fbpx
April 28, 2024

Aso Rock no be retirement house – Peter Obi Atiku, Tinubu

aso-rock-no-be-retirement-house-peter-obi-atiku-tinubu

I don tok say Aso Rock no be retirement house. Na wetin Labour Party, LP, presidential candidate, Peter Obi yarn be that.

Di Peoples Democratic Party, PDP, Atiku Abubakar, and Bola Tinubu of di All Progressives Congress, APC wey be hin counterpart na hin bin e follow tok. Hin tell dem say dem no get energy to rule over Nigeria presidency.

Labour Party presidential candidate yarn say dem don too  old and dia power no reach to govern Nigeria for di year 2023.

FOR MORE NEWS: Local printers go sue INEC – Ballot paper

Hin tok say out of all di major presidential candidates, na three dem be. Di first person dey for hin 70’s, and di second one, nobody knows hin  real age.

“Aso Rock  no be retirement house. Make people wey don old go look for retirement house for another place.

Obi till yarn say as hin come Enugu, hin bin visit di Enugu campus (of UNN) and e later go Nsukka Campus, before hin come where dem dey.  Hin tok msay all di waka wey hin dey waka because of di campaign, di other presidential candidate no fit do am.

Na wetin make am yarn say Presidency job require energy.

You go like read di full tori…READ MORE