fbpx
April 25, 2024

ASUU: Gbajabiamila don announce date of education summit

0

Di Speaker of House of Representatives, Femi Gbajabiamila don disclose say di education summit on di state of tertiary education in Nigeria go hold on November 22 and 23.

Gbajabiamila, don come out tok say di resumption of plenary summit go start on Monday,

U FIT ALSO READ AS HE DEY HOT: Peter Obi No Fit Win 2023 Presidency – Soludo

Hin tok say di organizers don ask scholars, tertiary education administrators, and stakeholders to submit dia papers for presentation.

Di presentations and submissions of papers go inform di policy recommendation of di summit and dem go publish am inside journal for policy action and academic reference. for public interest both within and outside Nigeria

Gbajabiamila tell dem say “dey must ask and answer questions about di operating structure,funding and quality of Nigeria tertiary institutions,

Di speaker don try well well in bringing peace betwin di Federal Government and di Academic Staff Union of Universities (ASUU).

Gbajabiamila don maintain di fact say dier is need to explore alternative means of funding Nigeria education.

To read di full tori CLICKHERE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *