fbpx
April 26, 2024

ASUU strike: Na Lie, We Never Resume – UNIBEN

0

Di University of Benin ( UNIBEN ) don talk sey na lie pipu dey lie for deir head sey dem never throwaway ASUU strike resume school back.

Di institution for inside one talk wey di ASUU branch Chairman, Dr. Ray Chikogu yarn di pipu na hin make di pipu know sey dem no go resume school at all sey dem go follow ASUU till di end reach.

YOU GO LIKE READ: No more Okada activities from today, Lagos govt insist.

UNIBEN response follow one talk wey pipu dey talk sey di school go enter back for September.

Di school kon dey beg all di students sey make dem no believe di tori at all sey dem no go resume until ASUU resume back. We know say you go wan read the full tori, oya shook eyes join. READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *