fbpx
April 18, 2024

ASUU: Court no fit force lecturers go class – NANS

0

The National join body of Nigeria student NANS don provoke on top judgement wey Justice Polycarp Hamman deliver on Wednesday, when he invoking Section 18 of Trade Dispute Act, which give the court power to end to strike especially if the strike matter don become wetin dey threaten national interest.

The student Union, dem don condemn the judgement wey the justices deliver, dem yarn say wetin the Judge talk for mouth so… no be wetin suppose dey komot for judge mouth be that especially matter wey surround education, say the judgement dey biased.

Avoid These Top 10 visa Rejection Reasons

According to wetin NANS talk, dem add join am say, the fact say dem FG carry ASUU go court na prove say FG NO fit handle crisis.

The full talk talk from NANS dey inside punch full ground…click here to read…..READ MORE

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *