fbpx
October 23, 2024

Ayra Starr: Rush bin give me goosebumps

0
Ayra-Starr

Mavin records Oyinkansola Aderibigbe aka Ayra Starr don open up on how her trending single, ‘Rush,’ give her goosebumps after recording.

She yarn this one when she dey talk with Dadaboy Ehiz for di recent episode of Apple Music 1 Africa Now Radio.

She yarn say, ‘Rush’ go dey very big, and she neva do any song wey  don  give her goosebumps, since ‘Bloody Samaritan.’

YOU GO LIKE READ: Online Marketing Guides for Pharmacists

Ayra Starr, na Nigerian singer, dem born her for Cotonou, Benin, and she start her fashion career at age 16 with Quove Model Management before she decide to pursue music.

This tori dey inside TheNation…you fit go read di full tori….READ MORE

For more News: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *