fbpx
April 23, 2024

Neva bury Ifeanyi, carry am go solution ground – Prophet

0
Prophet-tell-Davido-make-hin-no-bury-Ifeanyii

One prophet, Christian Shola of Solution Family Worldwide, don beg say make dem neva bury Ifeanyi, di three-year old son of singer Davido and Chioma.

Hin tell di parent via hin Twitter handle say make dem carry di boy body go  ‘solution ground’ on or before 21hrs from when hin passed hin message.

Shola yarn with faith say di three-year-old wey doctor don confirm say e don kpai fit live again.

Na wetin hin write be this: “I am Prophet Christian Shola, please don’t bury that boy yet, he is a destiny child.

YOU GO LIKE READ: 11 Ways to maintain a healthy lifestyle

Ifeanyi drown for hin papa house wey dey Banana Island on Monday night when his parents travel for one family function wey dey Ibadan.

As dem rush am go Evercare Hospital for Lekki, na there dem talk say hin don kpai.

This tori dey inside TheNation…you fit go read di tori there…READ MORE

For more News: One man don kpai as fire burn down one building inside Lagos

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *