fbpx
March 28, 2024

BBNaija: I no dey traumatized – Beauty

0
Beauty-Ilebaye-BBnaija.

Ex-Beauty Queen Beauty Tukura wey dem disqualify from the BBNaija house don announce openly say she no dey depressed but she don learn from her mistakes.

Remember say dem bin sack beauty from the biggest African reality television show wey dey tagged ‘Level Up’ because she dey violent and she destroy property for the house.

YOU STILL FIT ENJOY: BBNaija: Chichi don win HOH, she make am to the finales

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *