fbpx
April 20, 2024

Charlyboy – Na Why I dey encouraged about Peter Obi movement be this

0
Charlyboy.

Entertainer and activist, Charles Oputa, wey dey popularly known as Charlyboy, don yarn us the reason why hin dey join the ‘Obidient’ movement ahead of the 2023 general elections.

According to the 72-year-old activist, wey follow DAILY POST yarn during the week, the current administration don fail Nigerians and dem no even leave any hope for common man. sos that is why we need to go find change.

YOU STILL FIT ENJOY: Tips to Maintain a Good Relationship with Your Customers

Charlyboy believe very well say Peter Obi, the former Anambra State Governor and presidential candidate of the Labour Party, LP, go bring about socio-economic changes wey the country need to take move from where e dey now.

Na like this the veteran entertainer take yarn the talk for Daily Post interview “It is about bad governance and how to change that equation and status quo,”.

You fit CLICK HERE go enjoy more of the tori for inside Daily Post.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *