fbpx
April 26, 2024

BBNaija S7: Ladies man, dem don evict Groovy from reality show

0
Groovy-

Big Brother Naija Season 7 housemate, Groovy, don dey evicted from the ongoing reality TV show.

As usual the host of the show, Ebuka Obi-Uchendu, played one dramatic call fo all the housemates (Bryan, Groovy, Hermes, Adekunle, Chizzy, Rachael, Sheggz), after the  game, she announce say Rachel, a rider dey safe.

YOU STILL FIT ENJOY: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

Immediately after dem talk say Rachel dey safe among the housemates wey dem nominate for eviction, Ebuka kon declare say Groovy dey evicted.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *