fbpx
April 19, 2024

Black Panther: Rihanna, Tems, Burna Boy,Rema, Fireboy DML, and others for lead soundtrack

0
Black-Panther-Soundtrack

Di track list for di soundtrack of Marvel blockbuster sequel don dey for public and e feature Rihanna-led single “Lift Me Up,” wey serve as tribute to di late Chadwick Boseman.

E serve as Rihanna first solo release since 2016 with di Tems-penned song wey dem make available last month.

Roc Nation Records, Def Jam Recordings, and Hollywood Records share di details of di soundtrack album before di film theatrical release.

 

Di 19-track compilation still feature appearance from Burna Boy, Fireboy DML, Tobe Nwigwe, Snow Tha Product, E-40, Tems cover Bob Marley “No Woman, No Cry,” while Future team up with OG DAYV for “Limoncello.” and more.

YOU GO LIKE READ: 5 Effective Travel Agency Online Marketing Tips

Di soundtrack composer, Ludwig Göransson yarn say dem spend over 2500 hours record di score and soundtrack for six studios, across three continents and five countries.

Göransson add say dem want move di audience from grief to celebration.

This tori dey berekete inside TheNations, click read more to go read di remaining…READ MORE

For more News: Time Don come Wey I Go Accept my Calling As Pastor – Yul Edochie

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *