fbpx
April 25, 2024

Google dey celebrate jollof rice

0
Jollof-Rice-

American multinational technology company, Google dey celebrate Jollof rice. Google dedicate their homepage to di food on Friday.

Jollof rice na very popular food and na one of di food wey West African pipo like well well.  Na long-grain rice, tomatoes, onions, spices, vegetables and meat for inside single pot na hin dem dey use cook di rice.

YOU GO LIKE READ: How to Manage Your Spending: Tips to Keep Your Budget in Check

But di ingredients and preparation methods dey different for different regions.

Even as today no be ‘World Jollof Day’ Google no mind employ di creative service of Haneefah Adam,  content creator and visual artist make hin create di doodle of Jollof rice.

Na inside TheNations this tori dey, you fit go read the full tori there…READ MORE

For more News: US-based Naija researcher don receive grant, award

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *