fbpx
April 24, 2024

Make una no mind Funke Akindele, Tinubu dey tell hin supporters.

0
Funke-Akindele

Di presidential candidate of di All Progressives Congress, Bola Tinubu, don yarn say na insult to am if for hin presence, dem mention di name of di deputy governorship candidate of di Peoples Democratic Party for Lagos State, Funke Akindele.

He yarn this matter when hin meet hin supporters for di Lagos APC secretariat for Acme Road, Ogba on Wednesday for di caucus meeting of di party.

YOU GO LIKE READ: How to Educate Yourself on a New Subject

Tinubu supporters compose song and for inside di song, dem talks say di actress wey be producer now na “ant” for di presence of di presidential candidate.

Na like this dm sing the song “…Who is Funke Akindele? (she is) an ant in the presence of the father of Lagos (Tinubu),” Na Yoruba language dem take sing di song.

You fit go find this tori inside Punch, e full ground…click here make you see wetin den happen inside…READ MORE

For more News: Time Don come Wey I Go Accept my Calling As Pastor – Yul Edochie

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *