fbpx
May 18, 2024

“I borrow N50k to impress my babe” – Boy Spyce reveal

boy-spyce-borrow-to-impress-girlfriend

Fast-rising singer, Boy Spyce don reveal say hin take out loan to impress hin girlfriend.

Di ‘Carry Me Go’ crooner tok dis one when hin dey discuss di most“weird” thing wey hin don do for love on Cool FM’s The Big Friday show. Na media personality, Tacha na hin host di show.

Boy Spyce claim say hin borrow N50,000 just to stop hin girlfriend from going on a date with another man to di location wey she don dey dream to visit.

 

FOR MORE NEWS: “I dey date billionaire” – Princess reveal following eviction from BBNaija

 

The Mavin signee, wey yarn say di incident happen years ago, vow say e no go ever to repeat dat kain thing.

Na di thing wey hin tok be dis; “The farthest I have ever gone for love is borrowing money. It sounds very basic but it’s actually something I would never do anymore. If I no get, I no get. I no go kill myself to impress anybody.

You fit go read di tori see wetin Boy Spyce do to impress hin girlfriend…..READ MORE